Difference between revisions of "play"

 
(22 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
play
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 7: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* plẽ
+
*plȇ
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 68
 
* Frequency rank in NSC treebank: 191
 
* Frequency in raw corpus: 2339
 
* Frequency rank in raw corpus: 172
 
 
===Definition===
 
As person take dey move bodi catch fun
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
# Wetin person dey do wey be sey e dey sweet am.
# as person dey move bodi for game
+
#:*{{ux|dv|That kind '''play''' wey dose [[pikin]] dem dey play na rough play.|(The play activity of the children is very rough.)}}
#: {{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem. |(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}}
+
#:*{{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape.|(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
# as person dey serious do someting for work, school, house or anywhere
+
#:*{{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.|(Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)}}
#: {{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''. |(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}}
+
# Drama wey person write.  
# Drama wey person write
+
#:*{{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin.|(bbc__101844, The play is now in pidgin.)}}
#: {{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin. |(bbc__101844, The play is now in pidgin.)}}
 
#: {{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg. |(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}}
 
# when person join club
 
#: {{ux|dv|Di 42-year-old '''play''' for Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona for im 18-year football career. |(bbc__30536, The 42-year old played with Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona in the 18-year period of his football career.)}}
 
#: {{ux|dv|Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of '''play''', even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on. |(brila__1330, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Salah don try to conquer England before wen im follow Chelsea '''play''' for 2014, but di Premier League refuse to bow to am. |(bbc__86773, Salah has tried to conquer England in the past when he played with Chelsea in 2014.)}}
 
#: {{ux|dv|Mahrez bin dey hope say im go dey follow Manchester City '''play''' by now Leicester winger Riyad Mahrez don train with di first team for di first time since di January plans for am to transfer go Manchester City no happen. |(bbc__64815, __no translation__)}}
 
# as person dey carry do wetin no pure
 
#: {{ux|dv|This kind rough '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape. |(jw__36959,  This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
 
#: {{ux|dv| INEC oga say e no go good if foul '''play''' enter the election for Edo and Ondo. |(NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
+
* [[foul play]], [[rough play]]
* [[chance play|chance play]], [[marriage play|marriage play]]
 
 
 
====Synonyms====
 
 
 
 
 
====Antonyms====
 
 
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: activity, game
+
* English: ''activity'', ''game''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# make person dey move bodi dey catch fun
+
#Make person dey move bodi dey do wetin dey make am happy.
#: {{ux|dv| Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}}
# make person take wayo collect someting from anoder person
+
#:*{{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.|(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}}
#: {{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp sake of say correct yahoo boy never '''play''' you before. |(NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}}
+
#Sey person no serious for someting.
# make person start film or music
+
#:*{{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''.|(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}}
#: {{ux|dv|Abeg '''Play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride. |(NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}}
+
#Make person dey move bodi for game.
#: {{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school. |(NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer playing to eating so do not scold him for coming back late from school.)}}
+
#:*{{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem.|(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}}
# Make person put all im mind and bodi for game
+
#:*{{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg.|(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}}
#: {{ux|dv| Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|(NSC_Odirin 2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)}}
+
#Make person take wayo collect someting.
#: {{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath. |(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}}
+
#:*{{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp [[sake of sey]] [[correct]] yahoo boy never '''play''' you before.|(NSC_2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}}
# Sey person take someting or person serious
+
#Make person start film or music.
#: {{ux|dv|E no dey take im name dey '''play'''. |(jw__9057, He/She does not joke with his name.)}}
+
#:*{{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride.|(NSC_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}}
#: {{ux|dv|Who dey '''play''' who? |(bbc__100174, Who is deceiving who?)}}
+
#:*{{ux|dv|Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|(NSC_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)}}
#: {{ux|dv|Na '''play''' una dey '''play''' here? |(NST_cleaned__31277, You guys are joking here, right?)}}
+
#:*{{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music.|(jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)}}
#
+
#Make person perform.
#: {{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}}
+
#:*{{ux|dv|Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no '''play''' with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|(NSC_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)}}
# sey sports person  
+
#:*{{ux|dv|Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan '''play''' well this season.|(NSC_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)}}
#: {{ux|dv|This na d first loss since he start to dey '''play'''. |(bbc__66270, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}}
#
+
#Sey someting dey [[sup]].
#: {{ux|dv|We know sey to train pikin no easy, so we no use am '''play''' at all. |(jw__38986, We know that raising a child is not easy, so we do not joke with it at all.)}}
+
#:*{{ux|dv|You know wetin de '''play'''|(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}}
 
+
# Make person do someting wey be sey e fit win or e fit no win.
# sey someting dey sup/
+
#:*{{ux|dv|People dey think sey person wey dey  '''play''' Bet9ja no dey serious for life. |(NSC_2020, People think a person who gambles is unserious.)}}
#: {{ux|dv|You know wetin de '''play'''|(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, You do not know what is happening_
+
#Sey person dey do someting for any place or anybody. 
# sey person dey gamble
+
#:*{{ux|dv|Na Nigeria youth dey '''play''' better role for di country pass people wey dey power.|(NSC_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)}}
#: {{ux|dv|All dose ehn Naijabet wey dem dey say de dey '''play'''. |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__103, All those ehn Naijabet which they are saying that they are playing.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di girl don '''play''' better role for di guy life.|(NSC_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)}}
# sey person dey sing for music band
+
# Sey person dey [[romance]] person.
#: {{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music. |(jw__25331, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don '''play''' wella. |(NSC_2020, From the way the lady's hair was disheveled when she came out of the boss' office it is clear that they have been caressing each other.)}}
#: {{ux|dv|Dem no dey talk bad thing wey fit make person cry, dem no dey thief and '''play''' wayo.— wp16.1 -E, p. |(jw__4204, __no translation__)}}
 
# sey person or team dey join for game
 
#: {{ux|dv|But, na 11 against 11 go '''play''' on Sunday. |(bbc__38630, But it is 11 against 11 who will play on Sunday.)}}
 
#: {{ux|dv|And to dey always '''play''' match, even if na International friendly, because FIFA dey reduce point for teams wey e don tay since dem last '''play''' match. |(bbc__11400, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|You tink sey I dey here dey '''play'''? |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__114, Do you think that I am here to play ?)}}
 
#: {{ux|dv|We know '''play''' well na one of those nights. |(bbc__7132, __no translation__)}}
 
# det-obj (frequency:3)
 
 
 
#: {{ux|dv|Ah see ma sef di '''play''' strategic role for CBCHS, ah get plenty responsibility and management want more because deh know de kain training weh a get Tah tok. |(bbc__13322, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|'''Play''', '''play''', '''play''', '''play''', de no fit score ball well. |(JOS_24_Football_M__44, Play, play, play,play, they cannot score well enough.)}}
 
# aux-dep (frequency:2)
 
 
 
====Related forms====
 
 
 
* [[play maker|play maker]]
 
 
 
#: {{ux|dv|wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body. |(NST_cleaned__39887, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say Ozil wen no get matter for di end of di season ah... wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body. |(ONI_10_Sport-Commentary_MG__23, He said Ozil who had no issues at the end of the season uh... the German international playmaker is closing on a new signing deal to let Alexis Sanchez out of Emirates Stadium.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[perform]], [[nack]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
*  
+
* [[work]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: play, join,
+
* English: ''to play, to trick, to flirt, to perform, caress''

Latest revision as of 10:41, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English play

Pronunciation

  • plȇ

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey do wey be sey e dey sweet am.
    • That kind play wey dose pikin dem dey play na rough play.  — (The play activity of the children is very rough.)
    • This kind play na serious matter, because e fit lead to rape.  — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
    • Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.  — (Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)
  2. Drama wey person write.
    • Di play don land for pidgin.  — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)

Related forms

Translations

  • English: activity, game

Verb

  1. Make person dey move bodi dey do wetin dey make am happy.
    • Na so we play tire when school close today.  — (NSC_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
    • De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.  — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
  2. Sey person no serious for someting.
    • Some of dem no dey take this work wey we give dem play.  — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
  3. Make person dey move bodi for game.
    • But dem go need play as independent sport people dem.  — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
    • Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg.  — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
  4. Make person take wayo collect someting.
    • You just dey chop mouth sey you too sharp sake of sey correct yahoo boy never play you before.  — (NSC_2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
  5. Make person start film or music.
    • Abeg play your marriage video make I see as you take kiss your bride.  — (NSC_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
    • Di Dj no gree play Davido and Wizkid song for di party.  — (NSC_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)
    • Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music.  — (jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)
  6. Make person perform.
    • Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.  — (NSC_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
    • Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season.  — (NSC_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)
    • You sabi di people wey dey play?  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
  7. Sey someting dey sup.
    • You know wetin de play  — (ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)
  8. Make person do someting wey be sey e fit win or e fit no win.
    • People dey think sey person wey dey play Bet9ja no dey serious for life.  — (NSC_2020, People think a person who gambles is unserious.)
  9. Sey person dey do someting for any place or anybody.
    • Na Nigeria youth dey play better role for di country pass people wey dey power.  — (NSC_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)
    • Di girl don play better role for di guy life.  — (NSC_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)
  10. Sey person dey romance person.
    • Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don play wella.  — (NSC_2020, From the way the lady's hair was disheveled when she came out of the boss' office it is clear that they have been caressing each other.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to play, to trick, to flirt, to perform, caress