Difference between revisions of "play"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
(17 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Line 7: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *plȇ |
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Wetin person dey do wey be sey e dey sweet am. | |
− | # | + | #:*{{ux|dv|That kind '''play''' wey dose [[pikin]] dem dey play na rough play.|(The play activity of the children is very rough.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape.|(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.|(Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)}} |
− | |||
− | #:* {{ux|dv| | ||
# Drama wey person write. | # Drama wey person write. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin. |(bbc__101844, The play is now in pidgin | + | #:*{{ux|dv|Di '''play''' don land for pidgin.|(bbc__101844, The play is now in pidgin.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * | + | * [[foul play]], [[rough play]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: activity, game | + | * English: ''activity'', ''game'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person dey move bodi | + | #Make person dey move bodi dey do wetin dey make am happy. |
− | #:* {{ux|dv| Na so we '''play''' tire when school close today.|( | + | #:*{{ux|dv|Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}} |
− | #:* {{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath. |(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}} | + | #:*{{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.|(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}} |
− | # Make person take wayo collect someting. | + | #Sey person no serious for someting. |
− | #:* {{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp sake of | + | #:*{{ux|dv|Some of dem no dey take this work wey we give dem '''play'''.|(jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)}} |
− | # Make person start film or music. | + | #Make person dey move bodi for game. |
− | #:* {{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride. |( | + | #:*{{ux|dv|But dem go need '''play''' as independent sport people dem.|(bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|( | + | #:*{{ux|dv|Sometime only me go just dey like dis dey '''play''' wit my leg.|(KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #Make person take wayo collect someting. |
− | # Make person perform. | + | #:*{{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp [[sake of sey]] [[correct]] yahoo boy never '''play''' you before.|(NSC_2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|( | + | #Make person start film or music. |
− | #:* {{ux|dv| Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season. |( | + | #:*{{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride.|(NSC_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}} |
− | #:* {{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}} | + | #:*{{ux|dv|Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|(NSC_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)}} |
− | # Sey | + | #:*{{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music.|(jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)}} |
− | + | #Make person perform. | |
− | + | #:*{{ux|dv|Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no '''play''' with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|(NSC_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan '''play''' well this season.|(NSC_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}} | |
− | #:* {{ux|dv|You know wetin de '''play'''… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}} | + | #Sey someting dey [[sup]]. |
− | # Make person | + | #:*{{ux|dv|You know wetin de '''play'''… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | # Make person do someting wey be sey e fit win or e fit no win. |
− | + | #:*{{ux|dv|People dey think sey person wey dey '''play''' Bet9ja no dey serious for life. |(NSC_2020, People think a person who gambles is unserious.)}} | |
− | + | #Sey person dey do someting for any place or anybody. | |
− | + | #:*{{ux|dv|Na Nigeria youth dey '''play''' better role for di country pass people wey dey power.|(NSC_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Di girl don '''play''' better role for di guy life.|(NSC_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)}} | |
− | + | # Sey person dey [[romance]] person. | |
− | + | #:*{{ux|dv|Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don '''play''' wella. |(NSC_2020, From the way the lady's hair was disheveled when she came out of the boss' office it is clear that they have been caressing each other.)}} | |
− | |||
− | |||
− | # Sey person dey do someting for any place or | ||
− | #:* {{ux|dv|Na Nigeria youth dey '''play''' better role for di country pass people wey dey power. |( | ||
− | # Sey person dey romance person | ||
− | #:* {{ux|dv|Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don '''play''' wella. |( | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * perform, | + | * [[perform]], [[nack]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * work | + | * [[work]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: to play, to trick, to flirt, to perform, | + | * English: ''to play, to trick, to flirt, to perform, caress'' |
Latest revision as of 10:41, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English play
Pronunciation
- plȇ
Noun
- Wetin person dey do wey be sey e dey sweet am.
- That kind play wey dose pikin dem dey play na rough play. — (The play activity of the children is very rough.)
- This kind play na serious matter, because e fit lead to rape. — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
- Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school. — (Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)
- Drama wey person write.
- Di play don land for pidgin. — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)
Related forms
Translations
- English: activity, game
Verb
- Make person dey move bodi dey do wetin dey make am happy.
- Na so we play tire when school close today. — (NSC_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
- De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath. — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
- Sey person no serious for someting.
- Some of dem no dey take this work wey we give dem play. — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
- Make person dey move bodi for game.
- But dem go need play as independent sport people dem. — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
- Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg. — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
- Make person take wayo collect someting.
- You just dey chop mouth sey you too sharp sake of sey correct yahoo boy never play you before. — (NSC_2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
- Make person start film or music.
- Abeg play your marriage video make I see as you take kiss your bride. — (NSC_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
- Di Dj no gree play Davido and Wizkid song for di party. — (NSC_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)
- Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music. — (jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)
- Make person perform.
- Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start. — (NSC_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
- Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season. — (NSC_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)
- You sabi di people wey dey play? — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
- Sey someting dey sup.
- You know wetin de play… — (ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)
- Make person do someting wey be sey e fit win or e fit no win.
- People dey think sey person wey dey play Bet9ja no dey serious for life. — (NSC_2020, People think a person who gambles is unserious.)
- Sey person dey do someting for any place or anybody.
- Na Nigeria youth dey play better role for di country pass people wey dey power. — (NSC_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)
- Di girl don play better role for di guy life. — (NSC_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)
- Sey person dey romance person.
- Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don play wella. — (NSC_2020, From the way the lady's hair was disheveled when she came out of the boss' office it is clear that they have been caressing each other.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to play, to trick, to flirt, to perform, caress