Difference between revisions of "play"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-play.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-play.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 68
 
* Frequency rank in NSC treebank: 191
 
* Frequency in raw corpus: 2339
 
* Frequency rank in raw corpus: 172
 
 
===Definition===
 
* As person take dey catch fun.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# As person take dey catch fun.
 
# As person take dey catch fun.
#:*{{ux|dv|Di '''play''' wey di pikin dem dey play too rough.|(NSC_ Odirin_2020, The children's play is too rough.)}}
+
#:*{{ux|dv|That kind '''play''' wey dose [[pikin]] dem dey play an rough play.|(NSC_ Abonyi_2020, The play activity of the children is very rough.)}}
 
#:*{{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape.|(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
 
#:*{{ux|dv|This kind '''play''' na serious matter, because e fit lead to rape.|(jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)}}
 
#:*{{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.|(NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)}}
 
#:*{{ux|dv|Papa Emeka, you know sey children like '''play''' pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.|(NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)}}
Line 33: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person dey move bodi take catch fun.
 
#Make person dey move bodi take catch fun.
#:*{{ux|dv|Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na so we '''play''' tire when school close today.|(NSC__Abonyi_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)}}
 
#:*{{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.|(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}}
 
#:*{{ux|dv|De go go '''play''' for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.|(NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)}}
 
#Sey person no serious for someting.
 
#Sey person no serious for someting.
Line 43: Line 34:
 
#:*{{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp [[sake of sey]] correct yahoo boy never '''play''' you before.|(NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}}
 
#:*{{ux|dv|You just dey chop mouth sey you too sharp [[sake of sey]] correct yahoo boy never '''play''' you before.|(NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)}}
 
#Make person start film or music.
 
#Make person start film or music.
#:*{{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride.|(NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}}
+
#:*{{ux|dv|Abeg '''play''' your marriage video make I see as you take kiss your bride.|(NSC__Abonyi_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)}}
#:*{{ux|dv|Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|(NSC_Odirin 2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di Dj no gree '''play''' Davido and Wizkid song for di party.|(NSC_Abonyi_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)}}
 
#:*{{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music.|(jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)}}
 
#:*{{ux|dv|Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and '''play''' music.|(jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)}}
 
#Make person perform.
 
#Make person perform.
#:*{{ux|dv|Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|(NSC_Odirin 2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)}}
+
#:*{{ux|dv|Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.|(NSC_Abonyi_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)}}
#:*{{ux|dv|Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season.|(NSC_Odirin 2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)}}
+
#:*{{ux|dv|Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season.|(NSC_Abonyi_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)}}
 
#:*{{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}}
 
#:*{{ux|dv|You sabi di people wey dey '''play'''? |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)}}
 
#Sey someting dey [[sup]].
 
#Sey someting dey [[sup]].
 
#:*{{ux|dv|You know wetin de '''play'''… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}}
 
#:*{{ux|dv|You know wetin de '''play'''… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)}}
 
# Make person dey gamble.
 
# Make person dey gamble.
#:*{{ux|dv|People dey think sey person wey dey  '''play'''  Bet9ja no dey serious for life. |NSC_Odirin_2020, People think a person who gambles is unserious.)}}
+
#:*{{ux|dv|People dey think sey person wey dey  '''play'''  Bet9ja no dey serious for life. |(NSC_Abonyi_2020, People think a person who gambles is unserious.)}}
 
#Sey person dey do someting for any place or anybody.   
 
#Sey person dey do someting for any place or anybody.   
#:*{{ux|dv|Na Nigeria youth dey '''play''' better role for di country pass people wey dey power.|(NSC__Odirin 2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na Nigeria youth dey '''play''' better role for di country pass people wey dey power.|(NSC_Abonyi_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)}}
#:*{{ux|dv|Di girl don '''play'''  better role for di guy life.|(NSC__Odirin 2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di girl don '''play'''  better role for di guy life.|(NSC_Abonyi_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)}}
 
# Sey person dey [[romance]] person.
 
# Sey person dey [[romance]] person.
#:*{{ux|dv|Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don '''play''' wella. |(NSC_Odirin 2020, From the way the lady's hair was dishevlled when she came out of the boss' office it is clear that they have been romancing.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don '''play''' wella. |(NSC_Abonyi_2020, From the way the lady's hair was dishevlled when she came out of the boss' office it is clear that they have been romancing.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 64: Line 55:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* perform, knack,
+
* [[perform]], [[nack]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* work  
+
* [[work]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to play, to trick, to flirt, to perform,
+
* English: ''to play, to trick, to flirt, to perform''

Revision as of 18:03, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English play

Pronunciation

  • plȇ

Play Play

Noun

  1. As person take dey catch fun.
    • That kind play wey dose pikin dem dey play an rough play.  — (NSC_ Abonyi_2020, The play activity of the children is very rough.)
    • This kind play na serious matter, because e fit lead to rape.  — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
    • Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.  — (NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer play to eating so do not scold him for coming back late from school.)
  2. Drama wey person write.
    • Di play don land for pidgin.  — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)

Related forms

Translations

  • English: activity, game

Verb

  1. Make person dey move bodi take catch fun.
    • Na so we play tire when school close today.  — (NSC__Abonyi_2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
    • De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.  — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
  2. Sey person no serious for someting.
    • Some of dem no dey take this work wey we give dem play.  — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
  3. Make person dey move bodi for game.
    • But dem go need play as independent sport people dem.  — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
    • Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg.  — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
  4. Make person take wayo collect someting.
    • You just dey chop mouth sey you too sharp sake of sey correct yahoo boy never play you before.  — (NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
  5. Make person start film or music.
    • Abeg play your marriage video make I see as you take kiss your bride.  — (NSC__Abonyi_2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
    • Di Dj no gree play Davido and Wizkid song for di party.  — (NSC_Abonyi_2020,The Dj refused to play Davido's and Wizkid's songs at the party.)
    • Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music.  — (jw__25331, Besides that, he arranged Levites who will sing and play music.)
  6. Make person perform.
    • Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.  — (NSC_Abonyi_2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
    • Make Man U. fans ready sey na Europa League sure for dem if di players no wan play well this season.  — (NSC_Abonyi_2020, Man U. fans should prepare their minds that the players will definitely end up in the Europa League if they do not perform well this season.)
    • You sabi di people wey dey play?  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
  7. Sey someting dey sup.
    • You know wetin de play  — (ENU_Football_Fans__Discussion_DG, Do you not know what is happening?)
  8. Make person dey gamble.
    • People dey think sey person wey dey play Bet9ja no dey serious for life.  — (NSC_Abonyi_2020, People think a person who gambles is unserious.)
  9. Sey person dey do someting for any place or anybody.
    • Na Nigeria youth dey play better role for di country pass people wey dey power.  — (NSC_Abonyi_2020, It is the Nigerian youths who are doing positive things in the country than the ruling class.)
    • Di girl don play better role for di guy life.  — (NSC_Abonyi_2020, The girl has played a huge role in the guy's life.)
  10. Sey person dey romance person.
    • Di way di babe hair scatter when e come out for oga office e clear sey dem don play wella.  — (NSC_Abonyi_2020, From the way the lady's hair was dishevlled when she came out of the boss' office it is clear that they have been romancing.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to play, to trick, to flirt, to perform