Difference between revisions of "press"

Line 11: Line 11:
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
 
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
 
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
#Make person take [[hand]] squeeze someting.
+
#Make person put  power for hand or leg take do someting.  
#:*{{ux|dv|You dey drive anyhow, you dey '''press''' am, dey march am, na accident e dey result in. |(IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, applying the accelerator; that may result in an accident.)}}
+
#:*{{ux|dv|If you dey drive no too dey fire am. Dey '''press''' am small small.|(NSC_2022, If you are driving, don’t  accelerate too much. Step on it gently.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}}
#Make person dey busy [[ontop]] computer sake of sey  e want use [[wayo]] collect people [[money]].
+
# Make person dey do wayo dey collect people [[money]] for online.
#:*{{ux|dv|The bros don dey '''press''' since primary school na when wey e reach university na e come pay.|(NSC_Abonyi_2021, The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dis bros don dey '''press''' since primary school na when wey e reach university na e come pay.|(NSC_2021, The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)}}
 
#:*{{ux|dv|De go just dey where de dey, just '''press''' deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, They spend all their time busy at the computer, their devices and all in an attempt to find someone to swindle.)}}
 
#:*{{ux|dv|De go just dey where de dey, just '''press''' deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, They spend all their time busy at the computer, their devices and all in an attempt to find someone to swindle.)}}
 
# Make dem dey do [[yahoo]].
 
# Make dem dey do [[yahoo]].

Revision as of 19:54, 24 November 2022

Naija

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ̂s

Play Play

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person put power for hand or leg take do someting.
    • If you dey drive no too dey fire am. Dey press am small small.  — (NSC_2022, If you are driving, don’t accelerate too much. Step on it gently.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
  3. Make person dey do wayo dey collect people money for online.
    • Dis bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (NSC_2021, The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)
    • De go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, They spend all their time busy at the computer, their devices and all in an attempt to find someone to swindle.)
  4. Make dem dey do yahoo.
    • E don dey hard to tell area people sey if you press, e go over you last last  — (NSC_2021, It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)
  5. Make person put power for someting.
    • You dey find mama? she dey where de dey press oil comot from banga for dere.  — (NSC_2021, Are you searching for the old lady? She is at the mill.)
    • Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake.  — (NSC_2021, For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)

Related forms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap, defraud, hit squeeze