Difference between revisions of "press"

Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
+
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
 
#Make person put  power for hand or leg take  do someting.  
 
#Make person put  power for hand or leg take  do someting.  
#:*{{ux|dv|If you dey drive no too dey fire am. Dey '''press''' am small small.|(NSC_2022, If you are driving, don’t  accelerate too much. Step on it gently.)}}
+
#:*{{ux|dv|If you dey drive no too dey fire am. Dey '''press''' am small small.|(If you are driving, don’t  accelerate too much. Step on it gently.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}}
#:* {{ux|dv| You dey find mama? she dey where de dey '''press''' oil comot from [[banga]] for dere. |(NSC_2021, Are you searching for the old lady? She is at the  mill.)}}
+
#:* {{ux|dv| You dey find mama? she dey where de dey '''press''' oil comot from [[banga]] for dere. |(Are you searching for the old lady? She is at the  mill.)}}
#:* {{ux|dv| Some kind better moto, you no need too '''press''' di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose [[jalopy]], you go don first chop better [[six to six]] before you go fit '''press''' di brake. |(NSC_2021, For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat [[fufu]] before you can hit the brakes well.)}}
+
#:* {{ux|dv| Some kind better moto, you no need too '''press''' di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose [[jalopy]], you go don first chop better [[six to six]] before you go fit '''press''' di brake. |(For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat [[fufu]] before you can hit the brakes well.)}}
 
# Make person dey do wayo dey collect people [[money]] for online.
 
# Make person dey do wayo dey collect people [[money]] for online.
#:*{{ux|dv|Dis bros don dey '''press''' since primary school na when wey e reach university na e come pay.|(NSC_2021, The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dis bros don dey '''press''' since primary school na when wey e reach university na e come pay.|(The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)}}
#:*{{ux|dv| You go school finish sey na press you want dey '''press'''. Tufiakwa!|(NSC_2022, After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)}}
+
#:*{{ux|dv| You go school finish sey na press you want dey '''press'''. Tufiakwa!|( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)}}
#:* {{ux|dv| E don dey hard to tell area people sey if you [[press]], e go [[over]] you [[last last]] |(NSC_2021, It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)}}
+
#:* {{ux|dv| E don dey hard to tell area people sey if you [[press]], e go [[over]] you [[last last]] |(It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[yahoo]]
 
[[yahoo]]

Revision as of 10:45, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ̂s

Play Play

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person put power for hand or leg take do someting.
    • If you dey drive no too dey fire am. Dey press am small small.  — (If you are driving, don’t accelerate too much. Step on it gently.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
    • You dey find mama? she dey where de dey press oil comot from banga for dere.  — (Are you searching for the old lady? She is at the mill.)
    • Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake.  — (For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)
  3. Make person dey do wayo dey collect people money for online.
    • Dis bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)
    • You go school finish sey na press you want dey press. Tufiakwa!  — ( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)
    • E don dey hard to tell area people sey if you press, e go over you last last  — (It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)

Synonym

yahoo

Related forms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap, defraud, hit squeeze