Difference between revisions of "press"

 
(29 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*  [[pres]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' press'.
+
From: English ''press''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* prɛ́s
+
* prɛ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-press.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-press.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-press.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-press.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 7
 
* Frequency rank in NSC treebank: 966
 
* Frequency in raw corpus: 342
 
* Frequency rank in raw corpus: 892
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
press: to iron -- Definition in Naija?
+
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
 
+
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
 
+
#Make person put  power for hand or leg  ontop someting.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:*{{ux|dv|If you dey drive no too dey fire am. Dey '''press''' am small small.|(If you are driving, don’t  accelerate too much. Step on it gently.)}}
#: {{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|no translation}}
+
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}}
# aux-obj (frequency:6)
+
#:* {{ux|dv| You dey find mama? she dey where de dey '''press''' oil comot from [[banga]] for dere. |(Are you searching for the old lady? She is at the mill.)}}
#: {{ux|dv|As she open eye, na her breasts wey she see say dey '''press''' her. |(bbc__9111, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Some kind better moto, you no need too '''press''' di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose [[jalopy]], you go don first chop better [[six to six]] before you go fit '''press''' di brake. |(For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat [[fufu]] before you can hit the brakes well.)}}
#: {{ux|dv|You no fit know dem if na all your time you take dey '''press''' phone. |(jw__47752, __no translation__)}}
+
# Make person dey do wayo dey collect people [[money]] for online.
# obj (frequency:4)
+
#:*{{ux|dv|Dis bros don dey '''press''' since primary school na when wey e reach university na e come pay.|(The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)}}
#: {{ux|dv|Until one nice Muslim man come help me '''press''' di wound. |(bbc__521, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| You go school finish sey na press you want dey '''press'''. Tufiakwa!|( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)}}
#: {{ux|dv|She fit use her leg take eat, '''press''' her phone and even use am paint. |(bbc__17380, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E don dey hard to tell area people sey if you [[press]], e go [[over]] you [[last last]] |(It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)}}
# mark-obj (frequency:4)
+
# Wetin dey happen wey be sey as person dey sleep e go be like person dey ontop am dey push im chest go down or hold im neck make am no fit breat well.
#: {{ux|dv|No dey tempted to '''press''' anyting. |(IBA_13_Road-Safety_M__175, Don't be tempted to apply anything.)}}
+
#:* {{ux|dv| Small small dey spend money o. Dem go press craze comot for your body o. | (Spend carefully! They may cause you to have sleep apnoea!)}}
#: {{ux|dv|Reuters US whistleblower, Edward Snowden, don slam di arrest of di WikiLeaks founder, Julian Assange, as im say na dark moment for '''press''' freedom. |(bbc__85503, __no translation__)}}
+
====Synonym====
# nsubj (frequency:3)
+
[[yahoo]]
#: {{ux|dv|Now dem tell am sey no bone break o, sey na just make im hang di hand, make e '''press''' hand, |(WAZA_07_Self-Medication_T__144, Now, they told her that no bone broke, that it's just for him to hang the hand and press the hand.)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|E, di guy con convince us sey, as you dey see am for a real keyboard eh, is, as we '''press''', we no go hear sound sha, but we dey in order. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__101, He... the guy now convinced us that as we see it on a real keyboard eh, is... as we press, we will not hear any sound really, but we are on the right cause.)}}
+
* [[press brake]], [[press hand]], [[pressing]]
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|''l believe by evening, goment go '''press''' brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer.'' |(bbc__8610, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. President Muhammadu Buhari don use biro '''press''' hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election. |(bbc__20982, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Click on top am and '''press''' Manage ads settings. |(bbc__99599, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Write wetin you want find or choose wetin dey and '''press''' Find . |(jw__47102, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You dey drive anyhow, you dey '''press''' am, dey march am, na accident e dey result in. |(IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving anyhow; you are accelerating, marching it; it is accident, it results to.)}}
 
#: {{ux|dv|E hold am, come begin '''press''' im neck and tell am sey: “Pay me everything wey you dey owe me.” But the other slave come fall for ground, begin beg am sey: “Still give me time and I go pay you back.”  But the slave wey the king forgive, no gree forgive this one wey dey owe am. |(jw__35213, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Press the egusi so that oil will come out.)}}
 
#: {{ux|dv|World '''Press''' Freedom index wey Reporters Without Borders release rank Nigeria as number 120 out of 180 kontris unto how '''press''' freedom dey exist. |(bbc__101353, __no translation__)}}
 
# advmod-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sey de go just dey where de dey, just '''press''' deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)}}
 
#: {{ux|dv|Three weeks ago, CID boss, COP Maame Yaa Tiwaa Addo-Danquah organise '''press''' conference where she reveal sey dem finally know where de kidnapped girls dey, wey dem fit confirm sey dem be safe. |(bbc__93947, __no translation__)}}
 
# Make person dey do yahoo
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* conference 0.73 244, statement 0.63 1097, official 0.61 508, briefing 0.54 14, joint 0.54 153, newspaper 0.53 249, plenary 0.50 19, washington 0.50 88, tweeter 0.50 17
 
 
 
====Antonyms====
 
* conference 0.73 244, statement 0.63 1097, official 0.61 508, briefing 0.54 14, joint 0.54 153, newspaper 0.53 249, plenary 0.50 19, washington 0.50 88, tweeter 0.50 17
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to iron
+
* English: ''to iron'', ''squeeze'', ''tap'', ''defraud'', ''hit'' ''squeeze, sleep apnoea''

Latest revision as of 00:03, 8 March 2024

Naija

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ̂s

Play Play

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person put power for hand or leg ontop someting.
    • If you dey drive no too dey fire am. Dey press am small small.  — (If you are driving, don’t accelerate too much. Step on it gently.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
    • You dey find mama? she dey where de dey press oil comot from banga for dere.  — (Are you searching for the old lady? She is at the mill.)
    • Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake.  — (For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)
  3. Make person dey do wayo dey collect people money for online.
    • Dis bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)
    • You go school finish sey na press you want dey press. Tufiakwa!  — ( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)
    • E don dey hard to tell area people sey if you press, e go over you last last  — (It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)
  4. Wetin dey happen wey be sey as person dey sleep e go be like person dey ontop am dey push im chest go down or hold im neck make am no fit breat well.
    • Small small dey spend money o. Dem go press craze comot for your body o.  —  (Spend carefully! They may cause you to have sleep apnoea!)

Synonym

yahoo

Related forms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap, defraud, hit squeeze, sleep apnoea