Difference between revisions of "press"

 
(9 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* prɛ́s
+
* prɛ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-press.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-press.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-press.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-press.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
+
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
#Make person take [[hand]] squeeze someting.
+
#Make person put  power for hand or leg  ontop someting.
#:*{{ux|dv|You dey drive anyhow, you dey '''press''' am, dey march am, na accident e dey result in. |(IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, applying the accelerator; that may result in an accident.)}}
+
#:*{{ux|dv|If you dey drive no too dey fire am. Dey '''press''' am small small.|(If you are driving, don’t  accelerate too much. Step on it gently.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}}
#Make person dey busy [[ontop]] computer sake of sey e want use [[wayo]] collect people [[money]].
+
#:* {{ux|dv| You dey find mama? she dey where de dey '''press''' oil comot from [[banga]] for dere. |(Are you searching for the old lady? She is at the mill.)}}
#:*{{ux|dv|The bros don dey '''press''' since primary school na when wey e reach university na e come pay.|(NSC_Abonyi_2021, The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)}}
+
#:* {{ux|dv| Some kind better moto, you no need too '''press''' di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose [[jalopy]], you go don first chop better [[six to six]] before you go fit '''press''' di brake. |(For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat [[fufu]] before you can hit the brakes well.)}}
#:*{{ux|dv|De go just dey where de dey, just '''press''' deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, They spend all their time busy at the computer, their devices and all in an attempt to find someone to swindle.)}}
+
# Make person dey do wayo dey collect people [[money]] for online.
 +
#:*{{ux|dv|Dis bros don dey '''press''' since primary school na when wey e reach university na e come pay.|(The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)}}
 +
#:*{{ux|dv| You go school finish sey na press you want dey '''press'''. Tufiakwa!|( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)}}
 +
#:* {{ux|dv| E don dey hard to tell area people sey if you [[press]], e go [[over]] you [[last last]] |(It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)}}
 +
# Wetin dey happen wey be sey as person dey sleep e go be like person dey ontop am dey push im chest go down or hold im neck make am no fit breat well.
 +
#:* {{ux|dv| Small small dey spend money o. Dem go press craze comot for your body o. | (Spend carefully! They may cause you to have sleep apnoea!)}}
 +
====Synonym====
 +
[[yahoo]]
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[press brake]], [[press hand]]
+
* [[press brake]], [[press hand]], [[pressing]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to iron'', ''squeeze'', ''tap'',
+
* English: ''to iron'', ''squeeze'', ''tap'', ''defraud'', ''hit'' ''squeeze, sleep apnoea''

Latest revision as of 00:03, 8 March 2024

Naija

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ̂s

Play Play

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person put power for hand or leg ontop someting.
    • If you dey drive no too dey fire am. Dey press am small small.  — (If you are driving, don’t accelerate too much. Step on it gently.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
    • You dey find mama? she dey where de dey press oil comot from banga for dere.  — (Are you searching for the old lady? She is at the mill.)
    • Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake.  — (For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)
  3. Make person dey do wayo dey collect people money for online.
    • Dis bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)
    • You go school finish sey na press you want dey press. Tufiakwa!  — ( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)
    • E don dey hard to tell area people sey if you press, e go over you last last  — (It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)
  4. Wetin dey happen wey be sey as person dey sleep e go be like person dey ontop am dey push im chest go down or hold im neck make am no fit breat well.
    • Small small dey spend money o. Dem go press craze comot for your body o.  —  (Spend carefully! They may cause you to have sleep apnoea!)

Synonym

yahoo

Related forms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap, defraud, hit squeeze, sleep apnoea