Difference between revisions of "press"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth. | #Make person use iron wey dey hot take straight cloth. | ||
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}} | #:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}} | ||
− | #Make person put power for hand or leg | + | #Make person put power for hand or leg ontop someting. |
#:*{{ux|dv|If you dey drive no too dey fire am. Dey '''press''' am small small.|(If you are driving, don’t accelerate too much. Step on it gently.)}} | #:*{{ux|dv|If you dey drive no too dey fire am. Dey '''press''' am small small.|(If you are driving, don’t accelerate too much. Step on it gently.)}} | ||
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}} | #:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)}} | ||
Line 20: | Line 20: | ||
#:*{{ux|dv| You go school finish sey na press you want dey '''press'''. Tufiakwa!|( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)}} | #:*{{ux|dv| You go school finish sey na press you want dey '''press'''. Tufiakwa!|( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)}} | ||
#:* {{ux|dv| E don dey hard to tell area people sey if you [[press]], e go [[over]] you [[last last]] |(It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)}} | #:* {{ux|dv| E don dey hard to tell area people sey if you [[press]], e go [[over]] you [[last last]] |(It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)}} | ||
+ | # Wetin dey happen wey be sey as person dey sleep e go be like person dey ontop am dey push im chest go down or hold im neck make am no fit breat well. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Small small dey spend money o. Dem go press craze comot for your body o. | (Spend carefully! They may cause you to have sleep apnoea!)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[yahoo]] | [[yahoo]] | ||
Line 26: | Line 28: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''to iron'', ''squeeze'', ''tap'', ''defraud'', ''hit'' ''squeeze'' | + | * English: ''to iron'', ''squeeze'', ''tap'', ''defraud'', ''hit'' ''squeeze, sleep apnoea'' |
Latest revision as of 00:03, 8 March 2024
Naija
Etymology
From: English press
Pronunciation
- prɛ̂s
Verb
- Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
- Joke, abeg help me press my shirt now. — (Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
- Make person put power for hand or leg ontop someting.
- If you dey drive no too dey fire am. Dey press am small small. — (If you are driving, don’t accelerate too much. Step on it gently.)
- Press di egusi so dat oil go comot! — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
- You dey find mama? she dey where de dey press oil comot from banga for dere. — (Are you searching for the old lady? She is at the mill.)
- Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake. — (For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)
- Make person dey do wayo dey collect people money for online.
- Dis bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay. — (The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)
- You go school finish sey na press you want dey press. Tufiakwa! — ( After all your education you decided to get involved in internet fraud. God forbid.)
- E don dey hard to tell area people sey if you press, e go over you last last — (It is becoming very difficult to tell the people around that if you get involved in internet fraud, it will end very badly for them.)
- Wetin dey happen wey be sey as person dey sleep e go be like person dey ontop am dey push im chest go down or hold im neck make am no fit breat well.
- Small small dey spend money o. Dem go press craze comot for your body o. — (Spend carefully! They may cause you to have sleep apnoea!)
Synonym
Related forms
Translations
- English: to iron, squeeze, tap, defraud, hit squeeze, sleep apnoea