Difference between revisions of "soji"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(9 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Sey person get sense wey con know how tings dey [[sup]]. |
− | :* {{ux|dv|'''Soji''' guy, I dey feel you. |( | + | :* {{ux|dv|'''Soji''' guy, I dey feel you. |(Smart guy, I enjoy you.)}} |
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[wosup]] | ||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[mumu]], [[dazman]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''smart'' | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make person know how tings dey [[sup]]. | ||
:* {{ux|dv| Me I dey like to roll with guys wey '''soji'''. |(NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)}} | :* {{ux|dv| Me I dey like to roll with guys wey '''soji'''. |(NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[wosup]], [[tear eye]], [[wiseup]] | ||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[mumu]], [[odoyo]] | + | * [[mumu]], [[odoyo]], [[dazman]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''streetwise'' | + | * English: ''streetwise, smart'' |
Latest revision as of 18:38, 5 June 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: soji to be awake
Pronunciation
- sɔ̀jí
Adjective
- Sey person get sense wey con know how tings dey sup.
- Soji guy, I dey feel you. — (Smart guy, I enjoy you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart
Verb
- Make person know how tings dey sup.
- Me I dey like to roll with guys wey soji. — (NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: streetwise, smart