Difference between revisions of "soji"

Line 18: Line 18:
 
* [[tear eye]], [[wosup]]
 
* [[tear eye]], [[wosup]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[mumm]], [[odoye]]
+
* [[mumu]], [[odoyo]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''streetwise''
 
* English: ''streetwise''

Revision as of 12:39, 15 July 2021

Naija

Etymology

From Yoruba: soji to be awake

Pronunciation

  • sͻjí

Play


Adjective

  • Person wey know wetin dey sup.
  • 'Soji guy, I dey feel you.  — (NSC_Tella_2020, Smart guy, I enjoy you.)
  • Me I dey like to roll with guys wey Soji.  — (NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: streetwise