Difference between revisions of "soji"

Line 22: Line 22:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Person wey know wetin dey [[sup]].
+
* Make Person know how tings dey [[sup]].
 
:* {{ux|dv| Me I dey like to roll with guys wey '''soji'''. |(NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)}}
 
:* {{ux|dv| Me I dey like to roll with guys wey '''soji'''. |(NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[tear eye]], [[wosup]]
 
* [[tear eye]], [[wosup]]

Revision as of 17:32, 13 October 2021

Naija

Etymology

From Yoruba: soji to be awake

Pronunciation

  • sɔ̀jí

Play


Adjective

  • Person wey know wetin dey sup.
  • Soji guy, I dey feel you.  — (NSC_Tella_2020, Smart guy, I enjoy you.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart


Verb

  • Make Person know how tings dey sup.
  • Me I dey like to roll with guys wey soji.  — (NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: streetwise