Difference between revisions of "soji"
(→Naija) |
|||
Line 30: | Line 30: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''streetwise'' | + | * English: ''streetwise, smart'' |
Revision as of 20:15, 21 December 2022
Naija
Etymology
From Yoruba: soji to be awake
Pronunciation
- sɔ̀jí
Adjective
- Sey person get sense wey con know how tings dey sup.
- Soji guy, I dey feel you. — (NSC_Tella_2020, Smart guy, I enjoy you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart
Verb
- Make person know how tings dey sup.
- Me I dey like to roll with guys wey soji. — (NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: streetwise, smart