soji
Naija
Etymology
From Yoruba: soji to be awake
Pronunciation
- sɔ̀jí
Adjective
- Person wey know wetin dey sup.
- Soji guy, I dey feel you. — (NSC_Tella_2020, Smart guy, I enjoy you.)
Verb
- Person wey know wetin dey sup.
- Me I dey like to roll with guys wey soji. — (NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: streetwise