vok

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English provoke

Pronunciation

vɔ̂k Play

Verb

  • Sey person dey vex.
  • E dey vok sey person jam car wey e just buy.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He was furious that someone hit the car he just bought. )
  • You suppose know sey when person dey vok you no suppose dey laugh am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020,You should know not to mock a person when they are furious.)

Synonym

para, rake, vex

Antonym

happy, jolly

Translation

English: vex