vok
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English provoke
Pronunciation
- vɔ̂k
Verb
- Sey person dey vex.
- E dey vok sey person jam car wey e just buy. — (He was furious that someone hit the car he just bought. )
- You suppose know sey when person dey vok you no suppose dey laugh am. — (You should know not to mock a person when they are furious.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: vex, angry, furious