Difference between revisions of "wash"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
#Make person dey influence anoder person. | #Make person dey influence anoder person. | ||
#:* {{ux|dv| E go begin '''wash''' deir mind. |(deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)}} | #:* {{ux|dv| E go begin '''wash''' deir mind. |(deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat woman don '''wash''' her husband mind sotey, he no dey tink well again.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat woman don '''wash''' her husband mind sotey, he no dey tink well again.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)}} |
#Make dem insult person. | #Make dem insult person. | ||
− | #:*{{ux|dv| Na so dem '''wash''' dat guy finish today for office, as e no get manners .| ( | + | #:*{{ux|dv| Na so dem '''wash''' dat guy finish today for office, as e no get manners .| (NSC_Olukayode.S.M 2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because he is ill-mannered.)}} |
===Related Forms=== | ===Related Forms=== |
Revision as of 13:10, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
- wɔ̆ʃ
Verb
Intransitive
- Make dem use water and soap clean someting.
- I wan wash. — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__18, I want to wash.)
- Any type of cloth, you fit use my soap wash. — (LAG_37_Soap-Making_MG__29, You can wash any kind of clothing with my soap.)
Transitive
- Make dem use water and soap clean someting.
- Patapata di whole of dat day, na so, we wash plate. — (KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)
- Make person dey influence anoder person.
- E go begin wash deir mind. — (deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)
- Dat woman don wash her husband mind sotey, he no dey tink well again. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)
- Make dem insult person.
- Na so dem wash dat guy finish today for office, as e no get manners . — (NSC_Olukayode.S.M 2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because he is ill-mannered.)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: wash, brainwash