Difference between revisions of "wash"

Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
* Make dem use water and soap clean someting.
+
# Make someting wey bin dey shine no dey shine again.
:* {{ux|dv|I wan '''wash'''. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__18, I want to wash.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis chain don '''wash''' now. |(NSC_2021, This chain has faded.)}}
:* {{ux|dv| Any type of cloth, you fit use my soap '''wash'''. |(LAG_37_Soap-Making_MG__29, You can wash any kind of clothing with my soap.)}}
+
#:* {{ux|dv| You go try paint your car, you hear? Dis paint don '''wash'''. |(NSC_2021, You should try to paint your car, okay? This paint has faded.)}}
 +
# Make person no dey as e dey before.
 +
#:* {{ux|dv| Dat guy wey dey do wrestling don '''wash''', de dey beat am anyhow. E no even fit climb rope jump. |(NSC_2021, That wrestler is not as strong as he used to be. He gets beaten a lot now. He can't even climb the top ropes.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You want play ball? You no go even run from dis post to di oder post. You don '''wash''', baba rest. |(NSC_2021, You want to play football? You can't even run from this post to that post. You've lost it, get some rest.)}}
 +
 
 +
=====Translation=====
 +
* English: ''Fade'', ''flatter''
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
* Make dem use water and soap clean someting.
 
* Make dem use water and soap clean someting.
Line 21: Line 27:
 
* Make dem insult person.
 
* Make dem insult person.
 
:*{{ux|dv| Na so dem '''wash''' dat guy finish today for office, as e no get manners .| (NSC_Olukayode.S.M 2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because  he is ill-mannered.)}}
 
:*{{ux|dv| Na so dem '''wash''' dat guy finish today for office, as e no get manners .| (NSC_Olukayode.S.M 2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because  he is ill-mannered.)}}
 +
# make person just dey tell person someting wey no be true make di person for happy.
 +
#:* {{ux|dv| No use dem play o. If de '''wash''' you, you go comot money. |(NSC_2021, Don't joke around with those people. If they flatter you you'll part with some cash.)}}
 +
  
 
===Related Forms===
 
===Related Forms===

Revision as of 19:05, 5 August 2021

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɔ̂ʃ

Play Play

Verb

Intransitive

  1. Make someting wey bin dey shine no dey shine again.
    • Dis chain don wash now.  — (NSC_2021, This chain has faded.)
    • You go try paint your car, you hear? Dis paint don wash.  — (NSC_2021, You should try to paint your car, okay? This paint has faded.)
  2. Make person no dey as e dey before.
    • Dat guy wey dey do wrestling don wash, de dey beat am anyhow. E no even fit climb rope jump.  — (NSC_2021, That wrestler is not as strong as he used to be. He gets beaten a lot now. He can't even climb the top ropes.)
    • You want play ball? You no go even run from dis post to di oder post. You don wash, baba rest.  — (NSC_2021, You want to play football? You can't even run from this post to that post. You've lost it, get some rest.)
Translation
  • English: Fade, flatter

Transitive

  • Make dem use water and soap clean someting.
  • Patapata di whole of dat day, na so, we wash plate.  — (KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)
  • Make person dey influence anoder person.
  • E go begin wash deir mind.  — (deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)
  • Dat woman don wash her husband mind sotey, he no dey tink well again.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)
  • Make dem insult person.
  • Na so dem wash dat guy finish today for office, as e no get manners .  —  (NSC_Olukayode.S.M 2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because he is ill-mannered.)
  1. make person just dey tell person someting wey no be true make di person for happy.
    • No use dem play o. If de wash you, you go comot money.  — (NSC_2021, Don't joke around with those people. If they flatter you you'll part with some cash.)


Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: wash, brainwash