Difference between revisions of "wash"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make dem use water and soap clean someting. | |
+ | #:* {{ux|dv| Patapata di whole of dat day, na so, we '''wash''' plate.|(KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na before people dey use hand wash clot, washing machine no dear like dat naw.|(Make person dey influence anoder person.)}} | ||
+ | #Make person dey make anoder person or people do wetin im want. | ||
+ | #:* {{ux|dv| E go begin '''wash''' deir mind. |(deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dat woman don '''wash''' her husband mind sotey, he no dey tink well again.|(NSC_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)}} | ||
+ | #Make dem insult person. | ||
+ | #:*{{ux|dv| Na so dem '''wash''' dat guy finish today for office, as e no get manners.| (NSC_2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because he is ill-mannered.)}} | ||
+ | #Make person just dey tell person someting wey no be true make di person for happy. | ||
+ | #:* {{ux|dv| No use dem play o. If de '''wash''' you, you go comot money. |(NSC_2021, Don't joke around with those people. If they flatter you you'll part with some cash.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| E no get who sabi '''wash''' pass UNIBEN boys.|(No one can flatter like UNIBEN boys.)}} | ||
# Make someting wey bin dey shine no dey shine again. | # Make someting wey bin dey shine no dey shine again. | ||
#:* {{ux|dv|Dis chain don '''wash''' now. |(NSC_2021, This chain has faded.)}} | #:* {{ux|dv|Dis chain don '''wash''' now. |(NSC_2021, This chain has faded.)}} | ||
Line 19: | Line 29: | ||
=====Translation===== | =====Translation===== | ||
* English: ''Fade'', ''flatter'' | * English: ''Fade'', ''flatter'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Related Forms=== | ===Related Forms=== | ||
Line 38: | Line 37: | ||
* [[dirty]], [[yamayama]] | * [[dirty]], [[yamayama]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''wash | + | * English: ''wash, brainwash, fade, flatter'' |
Latest revision as of 03:29, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
- wɔ̂ʃ
Verb
- Make dem use water and soap clean someting.
- Patapata di whole of dat day, na so, we wash plate. — (KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)
- Na before people dey use hand wash clot, washing machine no dear like dat naw. — (Make person dey influence anoder person.)
- Make person dey make anoder person or people do wetin im want.
- E go begin wash deir mind. — (deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)
- Dat woman don wash her husband mind sotey, he no dey tink well again. — (NSC_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)
- Make dem insult person.
- Na so dem wash dat guy finish today for office, as e no get manners. — (NSC_2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because he is ill-mannered.)
- Make person just dey tell person someting wey no be true make di person for happy.
- No use dem play o. If de wash you, you go comot money. — (NSC_2021, Don't joke around with those people. If they flatter you you'll part with some cash.)
- E no get who sabi wash pass UNIBEN boys. — (No one can flatter like UNIBEN boys.)
- Make someting wey bin dey shine no dey shine again.
- Dis chain don wash now. — (NSC_2021, This chain has faded.)
- You go try paint your car, you hear? Dis paint don wash. — (NSC_2021, You should try to paint your car, okay? This paint has faded.)
- Make person no dey as e dey before.
- Dat guy wey dey do wrestling don wash, de dey beat am anyhow. E no even fit climb rope jump. — (NSC_2021, That wrestler is not as strong as he used to be. He gets beaten a lot now. He can't even climb the top ropes.)
- You want play ball? You no go even run from dis post to di oder post. You don wash, baba rest. — (NSC_2021, You want to play football? You can't even run from this post to that post. You've lost it, get some rest.)
Translation
- English: Fade, flatter
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: wash, brainwash, fade, flatter