Difference between revisions of "wash"

 
(32 intermediate revisions by 10 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* cut 0.78 495, pour 0.78 199, clean 0.76 607, fold 0.75 27, tie 0.72 181, cover 0.71 434, chuk 0.71 33, touch 0.71 489, grind 0.70 38
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from: English ''wash''
+
From: English ''wash''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɑʃ
+
* wɔ̂ʃ
 
<sm2>Pcm-ng-wash.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wash.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-wash.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-wash.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 35
 
* Frequency rank in NSC treebank: 308
 
* Frequency in raw corpus: 215
 
* Frequency rank in raw corpus: 1253
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
wash: no definition -- Definition in Naija?
+
# Make dem use water and soap clean someting.
 
+
#:* {{ux|dv| Patapata di whole of dat day, na so, we '''wash''' plate.|(KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Na before people dey use hand wash clot, washing machine no dear like dat naw.|(Make person dey influence anoder person.)}}
# obj (frequency:29)
+
#Make person dey make anoder person or people do wetin im want.
#: {{ux|dv|Na me, go '''wash''' plate. |(NST_cleaned__42622, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E go begin '''wash''' deir mind. |(deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)}}
#: {{ux|dv|e go begin '''wash''' deir mind. |(deuber__2456, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat woman don '''wash''' her husband mind sotey, he no dey tink well again.|(NSC_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)}}
# aux-nsubj-obj (frequency:9)
+
#Make dem insult person.
#: {{ux|dv|dis one no how you go '''wash''' am. |(deuber__1389, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Na so dem '''wash''' dat guy finish today for office, as e no get manners.| (NSC_2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because  he is ill-mannered.)}}
#: {{ux|dv|E go '''wash''' am, e go cook, e go clean house. |(NST_cleaned__21873, __no translation__)}}
+
#Make person just dey tell person someting wey no be true make di person for happy.
# - (frequency:8)
+
#:* {{ux|dv| No use dem play o. If de '''wash''' you, you go comot money. |(NSC_2021, Don't joke around with those people. If they flatter you you'll part with some cash.)}}
#: {{ux|dv|I wan '''wash'''. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__18, I want to wash.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no get who sabi '''wash''' pass UNIBEN boys.|(No one can flatter like UNIBEN boys.)}}
#: {{ux|dv|Any type of cloth, you fit use my soap '''wash'''. |(LAG_37_Soap-Making_MG__29, You can wash any kind of clothing with my soap.)}}
+
# Make someting wey bin dey shine no dey shine again.
# aux-obj (frequency:5)
+
#:* {{ux|dv|Dis chain don '''wash''' now. |(NSC_2021, This chain has faded.)}}
#: {{ux|dv|Na me, go '''wash''' plate. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__42, I would be the one to wash the dishes.)}}
+
#:* {{ux|dv| You go try paint your car, you hear? Dis paint don '''wash'''. |(NSC_2021, You should try to paint your car, okay? This paint has faded.)}}
#: {{ux|dv|Why the way people take dey '''wash''' their hand come be problem for Jesus enemy? |(jw__46843, __no translation__)}}
+
# Make person no dey as e dey before.
# mark-obj (frequency:4)
+
#:* {{ux|dv| Dat guy wey dey do wrestling don '''wash''', de dey beat am anyhow. E no even fit climb rope jump. |(NSC_2021, That wrestler is not as strong as he used to be. He gets beaten a lot now. He can't even climb the top ropes.)}}
#: {{ux|dv|So after dat, if you want to '''wash''' am, you use shampoo, |(NST_cleaned__10722, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| You want play ball? You no go even run from dis post to di oder post. You don '''wash''', baba rest. |(NSC_2021, You want to play football? You can't even run from this post to that post. You've lost it, get some rest.)}}
#: {{ux|dv|When I enter your house, you no give me water to '''wash''' my leg. |(jw__19606, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Patapata di whole of dat day, na so, we '''wash''' plate. |(KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)}}
 
#: {{ux|dv|When you come back, you just come, you '''wash''' am, you on your engine, you move. |(NST_cleaned__34666, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|You fit use am '''wash''' ankara, '''wash''' jeans. |(LAG_37_Soap-Making_MG__28, You can wash ankara and jeans with it.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Wash''' di pikin, bath di pikin, '''wash''' di cloth. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__27, Wash the child, bathe the child and wash the clothes.)}}
 
# advmod-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|So you need to use hot water take '''wash''' am well. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__75, [eng So you need to use hot water eng] to wash it well.)}}
 
#: {{ux|dv|You no like how she dey help you sometimes dey even help '''wash''' your uniform. |(KAD_29_Boys-Talk_DG__185, You don't like as she helps you sometimes, even helps you to wash your uniform ?)}}
 
# mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So even dough you like, put am for water, if you like '''wash''' am, ehen e no go do anytin. |(IBA_05_Cobbler_DG__36, So even if you like, put it in water, if you will like, wash it, ehen it will not get broken.)}}
 
#: {{ux|dv|And make sure when you want to '''wash''', '''wash''' it very well so dat relaxer no go break your customer hair o. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__57, And make sure when you want to wash the hair, wash it very well, so that the relaxer will not break your customer's hair.)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I don even finish '''wash''' now. |(KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__246, I have even finished washing.)}}
 
#: {{ux|dv|Cut am into pieces, '''wash''' am well. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__67, Cut it into pieces, wash it well.)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Our boat no too get space for person to sleep, cook, or '''wash''' cloth, but we dey manage am. |(jw__45196, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Till I comot di tank, comot am out, loose am, and '''wash''' di... dis, dis ting, I go come meet you say get me money as... so dat I will now go di... buy di fuel pump. |(KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__12, Until I remove the tank, bring it out, loosen it and wash the... this, this thing, then I will come and tell you that you should give me some money since... so that I can go to the... buy some at the fuel pump.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
=====Translation=====
 +
* English: ''Fade'', ''flatter''
  
 +
===Related Forms===
 +
*[[washer man]], [[wash wash]], [[wash and wear]], [[washy]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* cut 0.78 495, pour 0.78 199, clean 0.76 607, fold 0.75 27, tie 0.72 181, cover 0.71 434, chuk 0.71 33, touch 0.71 489, grind 0.70 38
+
* [[baff]], [[clean]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* cut 0.78 495, pour 0.78 199, clean 0.76 607, fold 0.75 27, tie 0.72 181, cover 0.71 434, chuk 0.71 33, touch 0.71 489, grind 0.70 38
+
* [[dirty]], [[yamayama]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''wash, brainwash, fade, flatter''

Latest revision as of 03:29, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɔ̂ʃ

Play Play

Verb

  1. Make dem use water and soap clean someting.
    • Patapata di whole of dat day, na so, we wash plate.  — (KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)
    • Na before people dey use hand wash clot, washing machine no dear like dat naw.  — (Make person dey influence anoder person.)
  2. Make person dey make anoder person or people do wetin im want.
    • E go begin wash deir mind.  — (deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)
    • Dat woman don wash her husband mind sotey, he no dey tink well again.  — (NSC_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)
  3. Make dem insult person.
    • Na so dem wash dat guy finish today for office, as e no get manners.  —  (NSC_2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because he is ill-mannered.)
  4. Make person just dey tell person someting wey no be true make di person for happy.
    • No use dem play o. If de wash you, you go comot money.  — (NSC_2021, Don't joke around with those people. If they flatter you you'll part with some cash.)
    • E no get who sabi wash pass UNIBEN boys.  — (No one can flatter like UNIBEN boys.)
  5. Make someting wey bin dey shine no dey shine again.
    • Dis chain don wash now.  — (NSC_2021, This chain has faded.)
    • You go try paint your car, you hear? Dis paint don wash.  — (NSC_2021, You should try to paint your car, okay? This paint has faded.)
  6. Make person no dey as e dey before.
    • Dat guy wey dey do wrestling don wash, de dey beat am anyhow. E no even fit climb rope jump.  — (NSC_2021, That wrestler is not as strong as he used to be. He gets beaten a lot now. He can't even climb the top ropes.)
    • You want play ball? You no go even run from dis post to di oder post. You don wash, baba rest.  — (NSC_2021, You want to play football? You can't even run from this post to that post. You've lost it, get some rest.)
Translation
  • English: Fade, flatter

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: wash, brainwash, fade, flatter