Difference between revisions of "wash wash"

Line 16: Line 16:
 
#Person wey dey washy anoder person with sweet words.
 
#Person wey dey washy anoder person with sweet words.
 
#:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''wash wash''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''wash wash''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}}
#:* {{ux|dv|I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person.|(NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)}}
+
#:* {{ux|dv|I never see person wey dey '''wash wash''' like person wey need help from anoder person.|(NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 13:22, 23 October 2020

Naija

Etymology

From:English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃ wɒ́ʃ


Definition

Fake money.

Noun

  1. Money wey be counterfeit.
    • Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for cell.  — (NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
    • Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash.  — ( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
  2. Person wey dey washy anoder person with sweet words.
    • Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
    • I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person.  — (NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)

Related forms

wash,washy

Synonym

fake

Antonym

ogbonge,original

Translation

English: counterfeit