Difference between revisions of "wash wash"

Line 26: Line 26:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
English: ''counterfeit''
+
English: ''counterfeit'', ''flatter''

Revision as of 10:21, 26 October 2020

Naija

Etymology

From:English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃ wɒ́ʃ


Definition

Fake money.

Noun

  1. Money wey be counterfeit.
    • Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.  — (NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
    • Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash.  — ( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
  2. Person wey dey washy anoder person with sweet words.
    • Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
    • I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person.  — (NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)

Related forms

wash, wash and wear

Synonym

fake, washy

Antonym

ogbonge,original

Translation

English: counterfeit, flatter