Difference between revisions of "wash wash"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Money wey be counterfeit. | #Money wey be counterfeit. | ||
− | #: {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for cell.|(NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} | + | #:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for cell.|(NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} |
− | #: {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)}} | + | #:* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)}} |
#Person wey dey washy anoder person with sweet words. | #Person wey dey washy anoder person with sweet words. | ||
− | {{ux|dv|Dat babe sabi '''wash wash''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''wash wash''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}} |
− | {{ux|dv|I never see person wey dey wash wash like | + | #:* {{ux|dv|I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person.|(NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 13:14, 23 October 2020
Naija
Etymology
From:English wash
Pronunciation
wɒ̄ʃ wɒ́ʃ
Definition
Fake money.
Noun
- Money wey be counterfeit.
- Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for cell. — (NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
- Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash. — ( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
- Person wey dey washy anoder person with sweet words.
- Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money. — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person. — (NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: counterfeit