Difference between revisions of "wash wash"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
Fake money. | Fake money. | ||
− | |||
#Money wey be counterfeit. | #Money wey be counterfeit. | ||
#:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} | #:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} |
Revision as of 15:08, 14 December 2020
Naija
Etymology
From:English wash
Pronunciation
- wɒ̄ʃ wɒ́ʃ
Noun
Fake money.
- Money wey be counterfeit.
- Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station. — (NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
- Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash. — ( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
- Gold wey be fake.
- If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market. — (NSC_Shulammite_2020, One needles to be vigilant otherwise, she would buy a counterfeit at the bullion market.)
- Person wey dey washy anoder person with sweet words.
- Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money. — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person. — (NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: counterfeit, flatter