Difference between revisions of "wash wash"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | wɒ̄ʃ wɒ́ʃ | + | * wɒ̄ʃ wɒ́ʃ |
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> |
Revision as of 11:07, 27 October 2020
Naija
Etymology
From:English wash
Pronunciation
- wɒ̄ʃ wɒ́ʃ
Definition
Fake money.
Noun
- Money wey be counterfeit.
- Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station. — (NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
- Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash. — ( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
- Person wey dey washy anoder person with sweet words.
- Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money. — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person. — (NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: counterfeit, flatter