wash wash

Revision as of 13:10, 23 October 2020 by 197.210.52.158 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From:English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃ wɒ́ʃ



Definition

Fake money.

Noun

  1. Money wey be counterfeit.
    Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for cell.  — (NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
    Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash.  — ( NSC_Shulammite_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
  2. Person wey dey washy anoder person with sweet words.

Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.) I never see person wey dey wash wash like woman  — (NSC_Shulammite_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)

Related forms

wash,washy

Synonym

fake

Antonym

ogbonge,original

Translation

English: counterfeit