Difference between revisions of "woman"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
:* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}} | :* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}} | ||
:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} | :* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} | ||
− | |||
:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}} | :* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}} | ||
* Anoder way man dey call im wife. | * Anoder way man dey call im wife. | ||
:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)}} | :* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)}} | ||
− | * Name wey man dey call | + | * Name wey man dey call girl wey e dey [[friend]] or wey e don pay im [[brideprice]]. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Your '''woman''' get good heart. |(NSC_2021, Your lady is a really nice person.)}} |
+ | :* {{ux|dv| Dat na person '''woman''', why you dey ask for her number? |(NSC_2021, That's someone's lady. Why are you asking for her number?)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[wife]] | * [[wife]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[man]] | + | * [[man]], [[oga]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''woman, fiancée, mistress'' | + | * English: ''woman'', ''fiancée'', ''mistress'' |
Revision as of 14:09, 6 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmàn
Noun
- Girl pikin wey don grow mature well well.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- man woman na di same o — (deuber__914, Male or female, it hardly matters)
- Anoder way man dey call im wife.
- wahala no dey, Julie na my woman, give am de money. — (NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)
- Name wey man dey call girl wey e dey friend or wey e don pay im brideprice.
- Your woman get good heart. — (NSC_2021, Your lady is a really nice person.)
- Dat na person woman, why you dey ask for her number? — (NSC_2021, That's someone's lady. Why are you asking for her number?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: woman, fiancée, mistress