Difference between revisions of "woman"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wúmân | * wúmân | ||
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-woman.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-woman.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 10:04, 24 January 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmân
Noun
- Girl pikin wey don grow mature well well.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- man woman na di same o — (deuber__914, Male or female, it hardly matters)
- Anoder way man dey call im wife.
- wahala no dey, Julie na my woman, give am de money. — (NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)
- Name wey man dey call girl wey e dey friend or wey e don pay im brideprice.
- Your woman get good heart. — (NSC_2021, Your lady is a really nice person.)
- Dat na person woman, why you dey ask for her number? — (NSC_2021, That's someone's lady. Why are you asking for her number?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: woman, fiancée, mistress