Difference between revisions of "woman"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wúmàn | * wúmàn | ||
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-woman.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-woman.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Girl pikin wey don grow mature well well. | |
− | :* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your | + | #:* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your focus from women.)}} |
− | :* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} | + | #:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Man woman na di same o.|(deuber__914, Male or female, they are the sam.)}} |
− | + | # Name wey man dey call girl wey e dey [[friend]] or wey e don pay im [[brideprice]]. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Your '''woman''' get good heart. |(Your lady is a really nice person.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Dat na person '''woman''', why you dey ask for her number? |(That's someone's lady. Why are you asking for her number?)}} | |
− | :* {{ux|dv| Your '''woman''' get good heart. |( | + | #:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(Julie is my woman, its okay to give her the money.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat na person '''woman''', why you dey ask for her number? |( | + | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 22:45, 9 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmàn
Noun
- Girl pikin wey don grow mature well well.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your focus from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- Man woman na di same o. — (deuber__914, Male or female, they are the sam.)
- Name wey man dey call girl wey e dey friend or wey e don pay im brideprice.
- Your woman get good heart. — (Your lady is a really nice person.)
- Dat na person woman, why you dey ask for her number? — (That's someone's lady. Why are you asking for her number?)
- wahala no dey, Julie na my woman, give am de money. — (Julie is my woman, its okay to give her the money.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: woman, fiancée, mistress