Difference between revisions of "woman"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wúmân
+
* wúmàn
<sm2>pcm-ng-woman.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-woman.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-woman.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-woman.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Girl pikin wey don grow mature well well.
+
# Girl pikin wey don grow mature well well.
:* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}}
+
#:* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your focus from women.)}}
:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}}
+
#:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}}
:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}}
+
#:* {{ux|dv|Man woman na di same o.|(deuber__914, Male or female, they are the sam.)}}
* Anoder way man dey call im wife.
+
# Name wey man dey call girl wey e dey [[friend]] or wey e don pay im [[brideprice]].
:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)}}
+
#:* {{ux|dv| Your '''woman''' get good heart. |(Your lady is a really nice person.)}}
* Name wey man dey call girl wey e dey [[friend]] or wey e don pay im [[brideprice]].
+
#:* {{ux|dv| Dat na person '''woman''', why you dey ask for her number? |(That's someone's lady. Why are you asking for her number?)}}
:* {{ux|dv| Your '''woman''' get good heart. |(NSC_2021, Your lady is a really nice person.)}}
+
#:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(Julie is my woman, its okay to give her the money.)}}
:* {{ux|dv| Dat na person '''woman''', why you dey ask for her number? |(NSC_2021, That's someone's lady. Why are you asking for her number?)}}
+
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 22:45, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn

Play Play

Noun

  1. Girl pikin wey don grow mature well well.
    • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your focus from women.)
    • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
    • Man woman na di same o.  — (deuber__914, Male or female, they are the sam.)
  2. Name wey man dey call girl wey e dey friend or wey e don pay im brideprice.
    • Your woman get good heart.  — (Your lady is a really nice person.)
    • Dat na person woman, why you dey ask for her number?  — (That's someone's lady. Why are you asking for her number?)
    • wahala no dey, Julie na my woman, give am de money.  — (Julie is my woman, its okay to give her the money.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: woman, fiancée, mistress