Difference between revisions of "woman"

 
(10 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[wuman]]
 
* [[wuman]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''woman''
 
From: English ''woman''
Line 8: Line 7:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wúmàn
 
* wúmàn
<sm2>pcm-ng-woman.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-woman.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-woman.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-woman.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# When girl pikin don grow pass girl tings.
+
# Girl pikin wey don grow mature well well.
#:* {{ux|dv|Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}}
+
#:* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your focus from women.)}}
#:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}}
+
#:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}}
#:* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)}}
+
#:* {{ux|dv|Man woman na di same o.|(deuber__914, Male or female, they are the sam.)}}
#:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914. Male or female, it hardly matters)}}
+
# Name wey man dey call girl wey e dey [[friend]] or wey e don pay im [[brideprice]].
# Anoder way man dey cal im wife.
+
#:* {{ux|dv| Your '''woman''' get good heart. |(Your lady is a really nice person.)}}
#:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my woman, give am de money. |(NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, its OK to give her the money.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat na person '''woman''', why you dey ask for her number? |(That's someone's lady. Why are you asking for her number?)}}
# Na name man dey cal girlfriend wey dey do as wife give but him never pay her dowry.
+
#:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(Julie is my woman, its okay to give her the money.)}}
#:* {{ux|dv|I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make I be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}}
+
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[wife]]
 
* [[wife]]
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[man]]  
+
* [[man]], [[oga]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''female person''
+
* English: ''woman'', ''fiancée'', ''mistress''

Latest revision as of 22:45, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn

Play Play

Noun

  1. Girl pikin wey don grow mature well well.
    • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your focus from women.)
    • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
    • Man woman na di same o.  — (deuber__914, Male or female, they are the sam.)
  2. Name wey man dey call girl wey e dey friend or wey e don pay im brideprice.
    • Your woman get good heart.  — (Your lady is a really nice person.)
    • Dat na person woman, why you dey ask for her number?  — (That's someone's lady. Why are you asking for her number?)
    • wahala no dey, Julie na my woman, give am de money.  — (Julie is my woman, its okay to give her the money.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: woman, fiancée, mistress