Difference between revisions of "woman"

Line 14: Line 14:
 
:* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}}
 
:* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}}
 
:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}}
 
:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}}
:* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062, Its possible the man or woman suspected nothing.)}}
 
 
:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}}
 
:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}}
 
* Anoder way man dey call im wife.
 
* Anoder way man dey call im wife.
 
:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)}}
 
:* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)}}
* Name wey man dey call girlfriend wey dey do as wife, but wey him never pay di [[brideprice]].
+
* Name wey man dey call girl wey e dey [[friend]] or wey e don pay im [[brideprice]].
:* {{ux|dv|I no wan continue to just be your '''woman''', go pay my [[brideprice]] make I be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021, I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}}
+
:* {{ux|dv| Your '''woman''' get good heart. |(NSC_2021, Your lady is a really nice person.)}}
 +
:* {{ux|dv| Dat na person '''woman''', why you dey ask for her number? |(NSC_2021, That's someone's lady. Why are you asking for her number?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[wife]]
 
* [[wife]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[man]]  
+
* [[man]], [[oga]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''woman, fiancée, mistress''
+
* English: ''woman'', ''fiancée'', ''mistress''

Revision as of 14:09, 6 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn


Noun

  • Girl pikin wey don grow mature well well.
  • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
  • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
  • man woman na di same o  — (deuber__914, Male or female, it hardly matters)
  • Anoder way man dey call im wife.
  • wahala no dey, Julie na my woman, give am de money.  — (NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)
  • Your woman get good heart.  — (NSC_2021, Your lady is a really nice person.)
  • Dat na person woman, why you dey ask for her number?  — (NSC_2021, That's someone's lady. Why are you asking for her number?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: woman, fiancée, mistress