Difference between revisions of "G"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative form=== gee ===Etymology=== From: English ''G'' ===Noun== # Person wey be person correct friend #:* {{ux|dv| Dat guy na my real G, no be go...") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→=Noun) |
||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''G'' | From: English ''G'' | ||
| − | ===Noun== | + | ===Noun=== |
# Person wey be person correct friend | # Person wey be person correct friend | ||
#:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}} | #:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}} | ||
Revision as of 12:23, 26 May 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English G
Noun
- Person wey be person correct friend
- Make person wey dey use lie lie collect people money for internet.
- We go need make government find way stop all dis people wey dey do G. — (NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)
- G no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner. — (NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)
=Related Forms
Synonym
Translation
English: Close friend, internet fraud