Difference between revisions of "G"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * d͡ʒî |
| − | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-G.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-G.m.ogg</sm2> |
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| Line 16: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}} | #:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}} | ||
#:* {{ux|dv| If [[kasala]] bust, you go know di people wey be your [[G]].|(NSC_2021, You only get to know your real friends when there is a problem.)}} | #:* {{ux|dv| If [[kasala]] bust, you go know di people wey be your [[G]].|(NSC_2021, You only get to know your real friends when there is a problem.)}} | ||
| − | # | + | # Wetin person dey do wey be sey e dey use [[lie lie]] collect people money for internet. |
#:* {{ux|dv| We go need make government find way stop all dis people wey dey do '''G'''. |(NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)}} | #:* {{ux|dv| We go need make government find way stop all dis people wey dey do '''G'''. |(NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)}} | ||
#: {{ux|dv| '''G''' no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner. |(NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)}} | #: {{ux|dv| '''G''' no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner. |(NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)}} | ||
Latest revision as of 10:22, 29 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: G
Pronunciation
- d͡ʒî
Noun
- Person wey be person correct friend
- Wetin person dey do wey be sey e dey use lie lie collect people money for internet.
- We go need make government find way stop all dis people wey dey do G. — (NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)
- G no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner. — (NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)
Related Forms
Synonym
Translation
English: Close friend, internet fraud