Difference between revisions of "G"

(Created page with "==Naija== ===Alternative form=== gee ===Etymology=== From: English ''G'' ===Noun== # Person wey be person correct friend #:* {{ux|dv| Dat guy na my real G, no be go...")
 
Line 4: Line 4:
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''G''
 
From: English ''G''
−
===Noun==
+
===Noun===
 
# Person wey be person correct friend
 
# Person wey be person correct friend
 
#:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}}
 
#:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}}

Revision as of 12:23, 26 May 2021

Naija

Alternative form

gee

Etymology

From: English G

Noun

  1. Person wey be person correct friend
    • Dat guy na my real G, no be go come.  — (NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.
    • If kasala bust, you go know di people wey be your G.  — (NSC_2021, You only get to know your real friends when there is a problem.)
  2. Make person wey dey use lie lie collect people money for internet.
    • We go need make government find way stop all dis people wey dey do G.  — (NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)
    G no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner.  — (NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)

=Related Forms

G plus

Synonym

yahoo, yahoo yahoo, G plus

Translation

English: Close friend, internet fraud