Difference between revisions of "G"

Line 16: Line 16:
 
#:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}}
 
#:* {{ux|dv| Dat guy na my real [[G]], no be [[go come]]. |(NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.}}
 
#:* {{ux|dv| If [[kasala]] bust, you go know di people wey be your [[G]].|(NSC_2021, You only get to know your real friends when there is a problem.)}}
 
#:* {{ux|dv| If [[kasala]] bust, you go know di people wey be your [[G]].|(NSC_2021, You only get to know your real friends when there is a problem.)}}
# Make person wey dey use [[lie lie]] collect people money for internet.
+
# Wetin person dey do wey be sey e dey use [[lie lie]] collect people money for internet.
 
#:* {{ux|dv| We go need make government find way stop all dis people wey dey do '''G'''. |(NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)}}
 
#:* {{ux|dv| We go need make government find way stop all dis people wey dey do '''G'''. |(NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)}}
 
#: {{ux|dv| '''G''' no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner. |(NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)}}
 
Revision as of 15:45, 1 August 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From English: G

Pronunciation

  • d͡ʒê

Noun

  1. Person wey be person correct friend
    • Dat guy na my real G, no be go come.  — (NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.
    • If kasala bust, you go know di people wey be your G.  — (NSC_2021, You only get to know your real friends when there is a problem.)
  2. Wetin person dey do wey be sey e dey use lie lie collect people money for internet.
    • We go need make government find way stop all dis people wey dey do G.  — (NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)
    G no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner.  — (NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)

Related Forms

G plus, G boy

Synonym

yahoo, yahoo yahoo, G plus

Translation

English: Close friend, internet fraud