G
Revision as of 12:23, 26 May 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative form=== gee ===Etymology=== From: English ''G'' ===Noun== # Person wey be person correct friend #:* {{ux|dv| Dat guy na my real G, no be go...")
Naija
Alternative form
Etymology
From: English G
=Noun
- Person wey be person correct friend
- Make person wey dey use lie lie collect people money for internet.
- We go need make government find way stop all dis people wey dey do G. — (NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)
- G no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner. — (NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)
=Related Forms
Synonym
Translation
English: Close friend, internet fraud