Difference between revisions of "ehen"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
Bernardcaron (talk | contribs) (→Adverb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-ehen.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ehen.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Interjection=== |
* Word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin [[anoder]] person dey [[talk]] or sey e dey happy put sey [[hand]] meet anoder person. | * Word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin [[anoder]] person dey [[talk]] or sey e dey happy put sey [[hand]] meet anoder person. | ||
:*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}} | :*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}} |
Revision as of 14:11, 6 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɛ̀hɛ̃
Interjection
- Word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin anoder person dey talk or sey e dey happy put sey hand meet anoder person.
- Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. — (NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
- Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen? — (NSC_Abonyi_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
- Ehen, as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey. — (NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Yes, alright, okay, serves him right