Difference between revisions of "ehen"
Line 13: | Line 13: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin [[anoder]] person dey [[talk]] or sey e dey happy put sey [[hand]] meet anoder person. | * Word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin [[anoder]] person dey [[talk]] or sey e dey happy put sey [[hand]] meet anoder person. | ||
− | :*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |( | + | :*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}} |
− | :*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |( | + | :*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |(Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)}} |
− | :*{{ux|dv|'''Ehen''', as police gbab am for night na God don catch am for di [[kurukere]] waka wey e take de dey.|( | + | :*{{ux|dv|'''Ehen''', as police gbab am for night na God don catch am for di [[kurukere]] waka wey e take de dey.|(Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 11:35, 5 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɛ̀hɛ̂
Interjection
- Word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin anoder person dey talk or sey e dey happy put sey hand meet anoder person.
- Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. — (Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
- Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen? — (Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
- Ehen, as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey. — (Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Yes, alright, okay, serves him right