ehen

Naija

Alternative forms

ehn

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̃

Play Play

Adverb

Na word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin anoder person dey talk or sey e dey happy put sey hand meet anoder person.

  • Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far.  — (NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
  • Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen?  — (NSC_Abonyi_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
  • Ehen, as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey.  — (NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Yes, alright, okay, serves him right