Difference between revisions of "enter"
(→Verb) |
|||
(9 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | + | [[enta]] | |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''enter'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-enter.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-enter.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-enter.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-enter.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person or someting move inside anoder place. | |
− | + | #:* {{ux|dv|You know sey pot sef, di size dey regulate di amount of food wey fit '''enter'''.|(JOS_26_Small-Talk_DG__185, You know that even the pot, the size regulates the amount of food it can contain.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|E pain me '''enter''' my blood. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__136, It pained me deeply.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|To '''enter''' di stadium sef no go sweet you. |(KAD_02_Football_M__34, to enter the stadium won't excite you.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Make person follow join for someting. |
− | + | #:* {{ux|dv|I con follow dem dey '''enter''' church. |(ENU_15_Music_M__16, I was attending church with them)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Go '''enter''' Facebook. |(ENU_07_South-Eastern-Politics_M__121, Log in to Facebook.)}} | |
− | #: {{ux|dv|E pain me '''enter''' my blood. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__136, It pained me deeply | + | # Make person [[beat]] person. |
− | + | #:* {{ux|dv| De '''enter''' dat guy wey insult chairmo eh, when de [[mend]] am finish eh, im eye be like [[puffpuff]] |(That man who insulted the kingpin was thoroughly beaten, after he was beaten, his eyes were swollen.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Continue dey talk [[praprapra]] when de '''enter''' you, you go know as e dey be. |(Keep running your mouth, when they beat you, you'll know.)}} | |
− | #: {{ux|dv|To '''enter''' di stadium sef no go sweet you. |(KAD_02_Football_M__34, to enter the stadium | + | # Make person use [[style style]] become anoder person [[paddy paddy]]. |
− | # | + | #:* {{ux|dv| Omo, dat guy don '''enter''' oga wife [[well well]], anyting wey e talk, she dey quick gree. |(Man, that man has schemed his way into the good graces of the boss' wife. She consents to whatever he says.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| No use because e get small voice dey leave am o, e want '''enter''' you like dis.|(Don't excuse him because he has a tiny voice, he is trying to warm his way into your good graces.)}} | |
− | #: {{ux|dv|I | + | # Make man [[nack]] woman. |
− | + | #:* {{ux|dv| Sey person '''enter''' woman no be wetin go make am be man. |(Because a person sleeps with a lady does not mean that he is man.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Go '''enter''' | + | #:* {{ux|dv| If you like go '''enter''' who big pass you, di way wey men go take enter you eh, just [[comot body]] o. |(If you decide to have sex with someone not in your class, you could get in serious trouble. Just stay away from all of that.)}} |
− | # | + | # Make someting work as de want make e work. |
− | + | #:* {{ux|dv|Omo dat match, just dey plan for dat ticket mey just '''enter'''.|(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__13, Guy, that match, I'm just planning for that ticket, let it just enter.)}} | |
− | #: {{ux|dv|'''enter''' | + | #:* {{ux|dv| Dat seminar, e '''enter''' [[die]]! |(That seminar went really well.)}} |
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Omo dat match, just dey plan for dat ticket mey just '''enter''' | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Related form==== | ||
+ | [[enter eye]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[mend]], [[wound]], [[nack]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | + | [[comot]] | |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''enter'', ''scheme'', ''have sex with'', ''beat'', ''succeed'' |
Latest revision as of 10:34, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: enter
Pronunciation
- ɛ́ntà
Verb
- Make person or someting move inside anoder place.
- You know sey pot sef, di size dey regulate di amount of food wey fit enter. — (JOS_26_Small-Talk_DG__185, You know that even the pot, the size regulates the amount of food it can contain.)
- E pain me enter my blood. — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__136, It pained me deeply.)
- To enter di stadium sef no go sweet you. — (KAD_02_Football_M__34, to enter the stadium won't excite you.)
- Make person follow join for someting.
- I con follow dem dey enter church. — (ENU_15_Music_M__16, I was attending church with them)
- Go enter Facebook. — (ENU_07_South-Eastern-Politics_M__121, Log in to Facebook.)
- Make person beat person.
- De enter dat guy wey insult chairmo eh, when de mend am finish eh, im eye be like puffpuff — (That man who insulted the kingpin was thoroughly beaten, after he was beaten, his eyes were swollen.)
- Continue dey talk praprapra when de enter you, you go know as e dey be. — (Keep running your mouth, when they beat you, you'll know.)
- Make person use style style become anoder person paddy paddy.
- Omo, dat guy don enter oga wife well well, anyting wey e talk, she dey quick gree. — (Man, that man has schemed his way into the good graces of the boss' wife. She consents to whatever he says.)
- No use because e get small voice dey leave am o, e want enter you like dis. — (Don't excuse him because he has a tiny voice, he is trying to warm his way into your good graces.)
- Make man nack woman.
- Sey person enter woman no be wetin go make am be man. — (Because a person sleeps with a lady does not mean that he is man.)
- If you like go enter who big pass you, di way wey men go take enter you eh, just comot body o. — (If you decide to have sex with someone not in your class, you could get in serious trouble. Just stay away from all of that.)
- Make someting work as de want make e work.
- Omo dat match, just dey plan for dat ticket mey just enter. — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__13, Guy, that match, I'm just planning for that ticket, let it just enter.)
- Dat seminar, e enter die! — (That seminar went really well.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: enter, scheme, have sex with, beat, succeed