Difference between revisions of "guy"

Line 40: Line 40:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Intransitive===
+
====Intransitive====
 
# sey dem cheat peson
 
# sey dem cheat peson
 
#: {{ux|dv| Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am | (NSC_Emeka_2020, Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated ) }}
 
#: {{ux|dv| Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am | (NSC_Emeka_2020, Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated ) }}

Revision as of 12:25, 27 October 2020

Naija

Etymology

Borrowed from English guy

Pronunciation

  • gǎɪ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 110
  • Frequency rank in NSC treebank: 130
  • Frequency in raw corpus: 621
  • Frequency rank in raw corpus: 550

Definition

Name wey de dey call man.

Noun

  1. Name wey de dey call man.
    • Who be dat guy wey I see una dey talk?  —  (NSC_Emeka_2020, Who is the man I saw you talking to ?)
    • wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street  —  (NSC_Emeka_2020, What happened to that fellow who was managing the viewing centre? )
  2. Person friend.
    • Shola na my guy  —  ( Shola is my friend)
    • Baba, no be your guy dey call you so?  —  (NSC_Emeka_2020, Bro, isn't that your friend calling you?)
  3. name wey be like title wey de dey use dey call man. Na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am.
    • guy, shey you go like take one bottle?  —  (NSC_Emeka_2020, Guy, you'll like to take a bottle, right? )

Derived Forms

  1. guyman : person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
    Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo?  —  (NSC_Emeka_2020, Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)
    So, you you code dat ting wey happen? You be guy man, to God!  —  (NSC_Emeka_2020, So, you understood what happened, you are street smart, I swear! )

Synonyms

man, omo, mehn, baba

Antonyms

boy , babe

Translations

  • English: guy

Verb

Intransitive

  1. sey dem cheat peson
    Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am  —  (NSC_Emeka_2020, Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated )


Synonyms

cheat, obtain,

Antonyms

help

Translations

  • English: cheat