Difference between revisions of "kolo"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-kolo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kolo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kolo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kolo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
* Na [[Fela]] make am popular for e [[song]] ''Colonial Mentality''. | * Na [[Fela]] make am popular for e [[song]] ''Colonial Mentality''. | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | *Wetin dey make person do like sey e head no [[correct]]. |
− | :* {{ux|dv| | + | :*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(NSC_Abonyi_2020, You are insane.)}} |
− | + | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | *[[kolomental]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | *[[crase]], [[brain touch]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''Insanity'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | *Di way person dey do when e head no [[correct]] again. |
− | :* {{ux|dv| '''Kolo''' | + | :*{{ux|dv| '''Kolo''' people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.|(Egbokhare_2020, There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Translation==== |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
* English: ''insane'' | * English: ''insane'' | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | *Sey person [[head]] no [[correct]]. |
− | :* {{ux|dv|''' | + | :* {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na ''Uselu'' dey go rush am go.|(NSC_Abonyi_2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to [[Uselu]].)}} |
− | + | :* {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)}} | |
− | |||
− | * | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[crase]], [[mental]], [[ment]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''mad'' |
Revision as of 16:49, 16 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: likely the clipped form of the English word colonial
Pronunciation
- kòló
Usage
Noun
- Wetin dey make person do like sey e head no correct.
- Kolo dey worry you. — (NSC_Abonyi_2020, You are insane.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Insanity
Adjective
- Di way person dey do when e head no correct again.
- Kolo people full everywhere as e be sey people dey carry use drug. — (Egbokhare_2020, There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)
Translation
- English: insane
Verb
- For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go. — (NSC_Abonyi_2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)
Synonyms
Translations
- English: mad