Difference between revisions of "kolo"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Wetin dey make person do like sey e head no [[correct]].
 
*Wetin dey make person do like sey e head no [[correct]].
:*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(NSC_2020, You are insane.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(You are insane.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 29: Line 29:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
*Di way person dey do when e head no [[correct]] again.
 
*Di way person dey do when e head no [[correct]] again.
:*{{ux|dv| '''Kolo''' people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.|(Egbokhare_2020, There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)}}
+
:*{{ux|dv| '''Kolo''' people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.|(There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
Line 36: Line 36:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
*Sey person [[head]] no [[correct]].
 
*Sey person [[head]] no [[correct]].
:* {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na ''Uselu'' dey go rush am go.|(NSC_2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to [[Uselu]].)}}
+
:* {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na ''Uselu'' dey go rush am go.|(If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to [[Uselu]].)}}
 
:* {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)}}
 
:* {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)}}
  

Revision as of 17:03, 3 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: e fit be sey na from English word colonial

Pronunciation

  • kòló

Play Play

Usage

  • Na Fela make am popular for e song Colonial Mentality.

Noun

  • Wetin dey make person do like sey e head no correct.
  • Kolo dey worry you.  — (You are insane.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Insanity

Adjective

  • Di way person dey do when e head no correct again.
  • Kolo people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.  — (There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)

Translation

  • English: insane

Verb

  • For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go.  — (If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
  • If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs.  — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)

Synonyms

Translations

  • English: mad