Difference between revisions of "kolo"
(→Usage) |
|||
(12 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * colo | + | * [[colo]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: e fit be sey na from English word ''colonial '' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-kolo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kolo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
− | * Na [[Fela]] | + | * Na [[Fela]] make am popular for im [[song]] ''Colonial Mentality''. |
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | *Wetin dey make person do like sey e head no [[correct]]. | |
+ | :*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(You are insane.)}} | ||
− | === | + | ====Related forms==== |
− | + | *[[kolomental]] | |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | *[[crase]], [[brain touch]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''Insanity'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | *Di way person dey do when e head no [[correct]] again. |
− | *{{ux|dv| '''Kolo''' | + | :*{{ux|dv| '''Kolo''' people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.|(There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Translation==== |
* English: ''insane'' | * English: ''insane'' | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | *Sey person [[head]] no [[correct]]. | |
− | + | :* {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na ''Uselu'' dey go rush am go.|(If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to [[Uselu]].)}} | |
+ | :* {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[crase]], [[mental]], [[ment]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''mad'' |
Latest revision as of 14:44, 5 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: e fit be sey na from English word colonial
Pronunciation
- kòló
Usage
Noun
- Wetin dey make person do like sey e head no correct.
- Kolo dey worry you. — (You are insane.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Insanity
Adjective
- Di way person dey do when e head no correct again.
- Kolo people full everywhere as e be sey people dey carry use drug. — (There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)
Translation
- English: insane
Verb
- For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go. — (If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)
Synonyms
Translations
- English: mad