Difference between revisions of "kolo"

 
(9 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* colo
+
* [[colo]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: likely the clipped form of the English word ''colonial''
+
From: e fit be sey na from English word ''colonial ''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 11: Line 11:
 
<sm2>Pcm-ng-kolo.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kolo.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 25
 
* Frequency rank in raw corpus: 4819
 
 
===Usage===
 
===Usage===
* Na [[Fela]] na im make am popular for one of im song.
+
* Na [[Fela]] make am popular for im [[song]] ''Colonial Mentality''.
  
===Definition===
+
===Noun===
When person head no correct.
+
*Wetin dey make person do like sey e head no [[correct]].
 +
:*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(You are insane.)}}
  
===Verb===
+
====Related forms====
# {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na Uselu dey go rush am go.|(NSC_Odirin 2020, In Benin, if someone starts showing signs of madness the person is rushed to Uselu.)}}
+
*[[kolomental]]
# {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes it in excess, it can make someone become crazy or affect the organs.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[craze]], [[mental]]
+
*[[crase]], [[brain touch]]
 
   
 
   
====Antonyms====
 
[[normal]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''mad''
+
* English: ''Insanity''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Make person dey do like sey e head no correct.
+
*Di way person dey do when e head no [[correct]] again.
*{{ux|dv| '''Kolo''' man.| (Egbokhare_2020, Crazed man.)}}
+
:*{{ux|dv| '''Kolo''' people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.|(There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)}}
 
 
====Related forms====
 
* [[ kolomental ]]
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[ craze man ]], [[ were ]]
 
 
====Antonyms====
 
[[normal]]
 
  
====Translations====
+
====Translation====
 
* English: ''insane''
 
* English: ''insane''
  
===Noun===
+
===Verb===
Wetin dey make person do like sey e head no correct.
+
*Sey person [[head]] no [[correct]].
*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)}}
+
:* {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na ''Uselu'' dey go rush am go.|(If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to [[Uselu]].)}}
 +
:* {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)}}
  
====Related forms====
 
* [[ kolomental ]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* craze, , [[ brain touch ]], [[ craze man ]], [[ were ]]
+
* [[crase]], [[mental]], [[ment]]
 
   
 
   
====Antonyms====
 
normal
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Insanity''
+
* English: ''mad''

Latest revision as of 14:44, 5 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: e fit be sey na from English word colonial

Pronunciation

  • kòló

Play Play

Usage

  • Na Fela make am popular for im song Colonial Mentality.

Noun

  • Wetin dey make person do like sey e head no correct.
  • Kolo dey worry you.  — (You are insane.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Insanity

Adjective

  • Di way person dey do when e head no correct again.
  • Kolo people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.  — (There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)

Translation

  • English: insane

Verb

  • For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go.  — (If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
  • If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs.  — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)

Synonyms

Translations

  • English: mad