Difference between revisions of "kolo"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: e fit be sey na from English word ''colonial '' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Wetin dey make person do like sey e head no [[correct]]. | *Wetin dey make person do like sey e head no [[correct]]. | ||
− | :*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|( | + | :*{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(NSC_2020, You are insane.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 36: | Line 36: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
*Sey person [[head]] no [[correct]]. | *Sey person [[head]] no [[correct]]. | ||
− | :* {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na ''Uselu'' dey go rush am go.|( | + | :* {{ux|dv|For Benin, if person start to dey '''kolo''' na ''Uselu'' dey go rush am go.|(NSC_2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to [[Uselu]].)}} |
:* {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)}} | :* {{ux|dv|If pesin take am excess e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)}} | ||
Revision as of 19:39, 3 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: e fit be sey na from English word colonial
Pronunciation
- kòló
Usage
Noun
- Wetin dey make person do like sey e head no correct.
- Kolo dey worry you. — (NSC_2020, You are insane.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Insanity
Adjective
- Di way person dey do when e head no correct again.
- Kolo people full everywhere as e be sey people dey carry use drug. — (Egbokhare_2020, There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)
Translation
- English: insane
Verb
- For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go. — (NSC_2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)
Synonyms
Translations
- English: mad