Difference between revisions of "kolo"

Line 37: Line 37:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[ craze man ]], [[ were ]]
+
* [[craseman]], [[were]]
+
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
[[normal]]
 
[[normal]]

Revision as of 16:31, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: likely the clipped form of the English word colonial

Pronunciation

  • kòló

Play Play


Usage

  • Na Fela make am popular for e song Colonial Mentality.

Verb

  • When person head no correct.
  • For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go.  — (NSC_Odirin 2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
  • If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs.  — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)

Synonyms

Antonyms

normal

Translations

  • English: mad

Adjective

  • Make person dey do like sey e head no correct.
  • Kolo man.  —  (Egbokhare_2020, Crazed man.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

normal

Translations

  • English: insane

Noun

  • Wetin dey make person do like sey e head no correct.
  • Kolo dey worry you.  — (NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

normal

Translations

  • English: Insanity