kolo
Naija
Alternative forms
Etymology
From: e fit be sey na from English word colonial
Pronunciation
- kòló
Usage
Noun
- Wetin dey make person do like sey e head no correct.
- Kolo dey worry you. — (NSC_2020, You are insane.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Insanity
Adjective
- Di way person dey do when e head no correct again.
- Kolo people full everywhere as e be sey people dey carry use drug. — (Egbokhare_2020, There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)
Translation
- English: insane
Verb
- For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go. — (NSC_2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)
Synonyms
Translations
- English: mad