Difference between revisions of "market"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Person hustle. | # Person hustle. | ||
− | #:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is | + | #:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is slow.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she | + | #:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she voice sey '''market''' no too make sense for dis [[Coro]] time. |(NSC_Odirin_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)}} |
# Place wey people dey gader dey buy dey sell. | # Place wey people dey gader dey buy dey sell. | ||
− | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Odirin_2020, They | + | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Odirin_2020, They are going to a certain market.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_Odirin_2020, Which market got burnt | + | #:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_Odirin_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 21:04, 18 November 2020
Naija
Alternative forms
maket
Etymology
From: English market
Pronunciation
- mákɛ̀t
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 60
- Frequency rank in NSC treebank: 213
- Frequency in raw corpus: 838
- Frequency rank in raw corpus: 416
Definition
business wey person dey do and place wey de dey buy something
Noun
- Person hustle.
- Market no good. — (Egbokhare_2020, Business is slow.)
- I dey pass hear dat ashi when she voice sey market no too make sense for dis Coro time. — (NSC_Odirin_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)
- Place wey people dey gader dey buy dey sell.
- De go go one market. — (NSC_Odirin_2020, They are going to a certain market.)
- Which market burn dat time? No be Igbudu market? — (NSC_Odirin_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)
Synonyms
supermarket, hustle, deal, buybuy
Antonyms
Translations
- English: business, deal, market.
Transistive Verb
To sell someting and tell people make dem come buy someting
- I don market my laptop. — (NSC_Odirin_2020, I have sold my laptop.)
- I dey market green tea if you need. — (NSC_Odirin_2020, I sell green tea if you need some.)
Synonyms
Translations
- English: business