Difference between revisions of "market"

Line 28: Line 28:
 
* English: ''business'', ''deal'', ''market''.
 
* English: ''business'', ''deal'', ''market''.
  
===Transistive Verb===
+
===Transitive Verb===
To sell someting and tell people make dem come buy someting   
+
To sell someting and tell people make dem come buy someting.  
:*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_Odirin_2020, I have sold my laptop.)}}
+
:*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_Abonyi_2020, I have sold my laptop.)}}
:*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_Odirin_2020, I sell green tea if you need some.)}}
+
:*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_Abonyi_2020, I sell green tea if you need some.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 37: Line 37:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''business''
+
* English: ''sell''

Revision as of 16:56, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

maket

Etymology

From: English market

Pronunciation

  • mákɛ̀t

Play Play

Noun

  1. Business wey person dey do take hustle.
    • Market no good.  — (Egbokhare_2020, Business is slow.)
    • I dey pass hear dat ashi when she voice sey market no too make sense for dis Coro time.  — (NSC_Abonyi_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)
  2. Place wey people dey gader dey buy dey sell.
    • De go go one market.  — (NSC_Abonyi_2020, They are going to a certain market.)
    • Which market burn dat time? No be Igbudu market?  — (NSC_Abonyi_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)

Synonyms

supermarket, hustle, deal, buybuy

Antonyms

kiosk , shop

Translations

  • English: business, deal, market.

Transitive Verb

To sell someting and tell people make dem come buy someting.

  • I don market my laptop.  — (NSC_Abonyi_2020, I have sold my laptop.)
  • I dey market green tea if you need.  — (NSC_Abonyi_2020, I sell green tea if you need some.)

Synonyms

deal

Translations

  • English: sell